
How we take about this matter kwa, him carry de Tori go audio money social platform wey be Instagram, but how dey matter E talk na dream oo, but on how e taste dey ting dey very real.
FreshOlushola na one artist wey dey come up, him recent release wey be Oremi dey trend for Internet and e dey get plenty plenty air play.
See wetin E actually post for Instagram here...
Can’t believe its all a dream, I just woke up after a lovely session with Tiwa savage in the studio cooking a joint together,the song was so dope that Tiwa gave in her best with her powerful voice, after the producer had finished mastering the job and we listened all over, I realized at that point that ,it was the jam I had been waiting for, so I immediately in happiness jumped on Tiwa and planted a kiss thanking her,just to wake up and realized it was all a dream🤦♂️.
