
Dem come like dey ask, where that boy wey perform for Eko Convention Centre, Lagos for that year 2017?
Abi Baba Nla just forget am like that? Na so our man StarBoy wey we belive well well comeout come tell them how dey matter be, cos say Young Ahmed been say him wan like face him education first, before E Go come back do music.



See wetin Baba Nla been talk for twitter
